Road to pidgin parlour trailer
Road to pidgin parlour trailer

Road to pidgin parlour trailer

Date
Oct 8, 2022
Attendance
Files & media
Facilitator
Agenda
  • Trailer episode planning
  • Brainstorm
 
Notes
  • We might have to update the name of the podcast to include a crypto element
  • We can also usa e tagline to focus on the subject matter of what we will discuss.
    Conversation flow
    Start, Middle and End
    Conversation between two everyday Africans in the street.
    The trailer should briefly update the audience about expectation of the podcast
    • education
    • information - news and updates
    • interviews builders and people in web3
    Person 1 - crypto curious/native
    Person 2 - No idea to little idea of crypto
    Beat samples
     
    Trail Version
     
    Speaker 1: G how far na Speaker 2: Chale I da ooo Speaker 1: how far your Web 3 and crypto matter na Speaker 2: omo I no hear update for that side again ooo Speaker 1: Ah! you don hear about Bankless Africa Pidgin Parlour podcast wey dey give update for everything wey concern Crypto and Web3. Speaker 2: No ooo wetin be that one abeg? Then intro.
     
    TRIAL VERSION
    Speaker 1: G how far na
    Speaker 2: Chale I just da ooo Mtchew!!!
    Speaker 1: Wetin dey sup why you dey down.
    Speaker 2: omo you remember say you been yarn me about Crypto and Web3 matter and you tell me say e go change my life.
    Speaker 1: Yeah I remember
    Speaker 2: omo I don dey find where I go fit get update via that matter.
    Speaker 1: Hmm! Chale you never hear say Crypto and Web3 don enter street.
    Speaker 2: You da serious, When? How that one take happen na?
    Speaker 1: Ah! you never hear about Bankless Africa Pidgin Parlour podcast wey dey give update for everything wey concern Crypto and Web3.
    Speaker 2: No ooo wetin be that one abeg?
     
    Trailer episode flow
     
    Trailer Start
     
    Trailer Middle
     
    Hamzat: Gm Gm my people!
    My name na Hamzat and with me na Paulito, and together, we go be una hosts for this correct Web3 and crypto podcast wey dey enter street!
     
    Paulito:
    Yes o, na here una hear am first!
    Web3 dey enter street inside, and na Bankless Africa pidgin parlor dey carry am come.
     
    Hamzat:
    Paulito, we gather know say crypto don dey change many lives as e dey enter street, but how many of our own african people dey get proper education and updates about this crypto level wey everybody don dey yarn?
    Na with this fact in mind, Pidgin Parlor podcast use land to dey gather talk all things web3 so our listeners no go carry last.
    abc, yarn these people wetin make dem dey expect from pidgin parlor podcast.
     
    Paulito:
    Thank you xyz…
    So my people, for every episode, pidgin parlor podcast go dey sama una with latest crypto tori, updates, and interviews with ogs dem for inside this crypto space.
    So make una dey anticipate as pidgin parlor podcast go carry una on a crypto journey wey una no go ever forget.
     
    Hamzat:
    Yessss, but make una know say nothing wey we go yarn for any episode of the pidgin parlor podcast be financial advise. Make una always run una own research.
     
    Paulito:
    Till next episode, make una dey relentless!